Must Read: The Male Secretary (18 )

Episode 7 years ago

Must Read: The Male Secretary (18 )

As I dey prepare to move my J0yst!ck go back to im neglected position, na so one man just shout, chei!!! wetin dey do this man na, I draw go back, I tink say the guy sight me as I arch my waist go front small. I just pause mid-encounter with the nyash, come smile small, immediately the guy come say “praise the Lord” as him don draw people attention come. WANNA IRI MAHAUKACI KENAN, I asked myself. Why be say some people no know when to begin talk about religion.

The next thing, my guy come talk say him na doctor… mehn, see change of fortune, from pastor to doctor… “Oya na, Johnson, ready, because today u fit become sacrificial J0yst!ck”. If you dey Abuja, you go understand wetin I dey talk about, all those guys wey dey like follow person enter SUBSIDY come dey sell their product to man pikin. As the guy dey talk of where and where him don go and wetin and wetin him don talk so tay person stand up challenge am (for im story), say make him prove himself, me just concentrate dey eye the big nyash with the large crack wey dey my fron.

Omo na night of devouring be this, this nyash cannot pass me by, the moment I talk like that for my mind, na so my penish ma come nod in agreement. Two people no fit waka until say dem don agree!!!

Previous Episode

Must Read: The Male Secretary (18 )

Next Episode

Must Read: The Male Secretary (18 )

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Madam Secretary S06E10 - Leaving the Station
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E10 - Leaving the Station

Madam Secretary S06E09 - CARPE DIEM
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E09 - CARPE DIEM

Madam Secretary S06E08 - SHIPS AND COUNTRIES
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E08 - SHIPS AND COUNTRIES

Madam Secretary S06E07 -Accountability
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E07 -Accountability