Must Read: The Male Secretary (18 )

Episode 7 years ago

Must Read: The Male Secretary (18 )

The s£nsat!on ma wey dey enter my body ma no get part 2… The thing just dey sweet me and me myself wey don high just dey sq££ze nyash like say na for only me dem create am.


With small style, I just dislodge from the kiss, the babe still hug me tight, na so I comot hand from nyash come yarn her say I dey come.

I just use eye look around, men, my brother do nice job. I happy small for my heart, I just go DVD place, on the switch come push the power button. As the thing come alive, na so all the home theater lights just flash and immediately the DVD just auto play the plate, na so soft keyboard sound just comot from the speakers in a low way. I just excuse myself enter kitchen with my bag wey still dey strapped unto my back. I move go carry glass cup from im stand come go my water dispenser, press the hot water place make e full the cup reach half.



Na there na im I just pour the energy drink wey I buy inside bus, use small spoon turn am, come drink everything. The taste sef no too bam but the effect na im be wetin count.
Music dey play for sitting room, me just carry one mind come outside, wetin I see shock me but the thing also serve as catalyst to the energy drink as my preek just jump at attention and the way wey be say e carry strong fear me, my trouser no even create any resistance.


Lol and behold, see as the babe just dey Unclad, her body multi-colour from the home theater light, just dey twist slowly to the beat. Na song for mama dey play at that time and e don dey nearly finish. Me no just waste time, I just quickly discard all my clothes remaining my boxers, my preek just raise the boxers up as e be say him don stand finish. Na so I waka from where I dey go hold this babe. Her body smooth like craze, her b0s0m still stand and her nyash come fine pass as e dey outside her skirt. All this thing just dey enter my brain in a blurry form plus say the music ma come make the hormone in charge of s*x… E be like sat na Testosterone them dey call am… to become hyper active. As I hold her, the next song wey enter na this song….

Close your eyes, make a wish And blow out the candlelight For tonight is just your night
We’re gonna celebrate,
All through the night
Pour the wine, light the fire
Girl your wish is my command
I submit to your demands
I will do anything,
Girl you need only ask[Chorus] I’ll make love to you Like you want me to
And I’ll hold you tight
Baby all through the night
I’ll make love to you
When you want me to
And I will not let go
Till you tell me to
Girl relax, let’s go slow
I ain’t got nowhere to go
I’m just gonna concentrate on you
Girl are you ready?

It’s gonna be a long night
Throw your clothes on the floor
I’m gonna take my clothes off too
I made plans to be with you
Girl whatever you ask me you know I can do[Chorus]
Baby tonight is your night
And I will do you right
Just make a wish on your night
Anything that you ask
I will give you the love of your life

Previous Episode

Must Read: The Male Secretary (18 )

Next Episode

Must Read: The Male Secretary (18 )

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Madam Secretary S06E10 - Leaving the Station
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E10 - Leaving the Station

Madam Secretary S06E09 - CARPE DIEM
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E09 - CARPE DIEM

Madam Secretary S06E08 - SHIPS AND COUNTRIES
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E08 - SHIPS AND COUNTRIES

Madam Secretary S06E07 -Accountability
episode | 4 years ago

Madam Secretary S06E07 -Accountability