Aproko News Gather: See All Top News When Happen On 03-09-2015 Ooooh!!

Forum 8 years ago

Aproko News Gather: See All Top News When Happen On 03-09-2015 Ooooh!!

Una welcome to to anoda episode of "Waploaded Aproko Daily Recap"
on the news today ,is your favorite boy,no 1 Waploaded aproko aka
Don jazzy accountant,aka cuteboi aka rugged guy

Our headlines today na:

1.see moneey!dem catch one guy wey carry n1bn for Niger

2.chai! dis life sha 6years boi die as him dey
try save him sister comot for rapist hand


3.see dis IDIOT"na only 6 times i sleep with my pikin"
na so dis stupid papa talk


4.our presido don talk say primary skool pikin go chop rice 4 free

5.na him gud 4 her c dis woman wey b wan sell her
virginity for $16k buh dem come rape am instead




oya d tori in full


1.see moneey!dem catch one guy wey carry n1bn for Niger


the police of niger arrest on 9ja guy today wen him dey thief we country
money dey go dubia.
him carry 4.6 euros wey be [N1.05bn] wen dem catch am for deir airport.
but till now d niger neva still return d money to we 9ja Government

incase u wan read d full tori make u press here
_________________________________________________________________________________

2.chai! dis life sha 6years boi die as him dey
try save him sister comot for rapist hand


dis small pikin with him sense save him big sister life from dis bad guy.
the small pikin just hear him big sister wen she dey shout say make dem help
her o na him d pikin run go wer she dey shout him come see say dem be wan rape
him sister na him he come help den he come use him life take replace am...
na wa o...he try well well
incase u wan read d full tori make u press here

_________________________________________________________________________________

3.see dis IDIOT"na only 6 times i sleep with my pikin"
na so dis stupid papa talk


dis 34 years papa wey dey work for factory,him name na mohammed ahmed him
come confess say him don sleep with him pikin just 6 times[just 6 times??make God punish u]
him say "i get two wives n d 1st one don comot buh she born 3 pikin y d second one born
2 pikin for me bfore she die dis one wey i dey sleep with na my 1st wife pikin
na since april i start am"
chai dem surppose flog am for dis non sense bfor dem jail am...
incase u wan read d full tori make u press here
__________________________________________________________________________________

4.our presido don talk say primary skool pikin go chop rice 4 free

he talk say one of d most important tin wey we need for skool mata na beta skool
building so dat e go help d teachers make dem teach well
d APC don make plans for to give primary skool student atleast even if na 1 time
make dem give dem food per day........
correct people dem no be like {PDP}share d money!
incase u wan read d tori in full make u press here

___________________________________________________________________________________

5.na him gud 4 her c dis woman wey b wan sell her
virginity for $16k buh dem come rape am instead


lol dis gal for russia come meet d person wey she chat with online d guy pay her tfee
den wen she reach der he come say him don change him mind say na free him go sleep with her
wen she say no d guy land her correct beating him come say make she pose for bad foto before
her sleep with her na him she run o

incase u wan read d full news make u press here

____________________________________________________________________________________
HOW UNA SEE D TODAY TORI NA??ABEG MAKE UNA TALK O I GO HAPPi WELL
WELL TO C UNA COMMENT O

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related forums
Nothing Must Happen To Me, My Grandson, And Mohbad’s Wife - Mohbad’s Mother Cries Out
Forum | 6 days ago

Nothing Must Happen To Me, My Grandson, And Mohbad’s Wife - Mohbad’s Mother Cries Out

What Will Happen If You Don’t Mind Your Business – Yemi Alade Slams Trolls
Forum | 6 days ago

What Will Happen If You Don’t Mind Your Business – Yemi Alade Slams Trolls

The Walking Dead Animated Series Can’t Happen Yet for This Reason
Forum | 1 week ago

The Walking Dead Animated Series Can’t Happen Yet for This Reason

How Fake News Threatened My 40-Year-Old Marriage - Lai Mohammed Opens Up
Forum | 1 month ago

How Fake News Threatened My 40-Year-Old Marriage - Lai Mohammed Opens Up