Adventure Of A Cultist - Season 1 - Episode 13

Episode 4 years ago

Adventure Of A Cultist - Season 1 - Episode 13

I saw a well covered food on the kitchen table, i did not care to ask who owns it, when i dive in, no time to waist, i started eating, just then Greg ran in….. Wait wait hope nor b food wey i keep for my babe you they eat, if na im you better vomit am he said
I dey craze wen i go eat am, na flex i dey flex am, i started laughing,


So wati i talk funny abi, i don turn comedian Greg said
I talk am you dey expect somebody, bt make you nor vex you nor tell me, infact wen i even dey ask you self you they do like mumu,

I continue eating, he just kept staring at me, while i atee the exotic food which he waste is time and money to cook for his girfriend so he said, you guys know that feeling na,wen your best friend just they spoil show for your front and you nor fit do anything,
’Scott’ Greg suddely called
Anything i replied

Wati i dey hear about you, so you don turn shadow walker, people are scared of you ooh, he said

Na so e suppose be i replied
I heard some cultist killed one of your men he said

Na so oo, but nor worry dem never see, i go treat their f--k up, but as it is now you are not safe as well, let get guys to watch your back i said

No need abeg i nor wan join your matter Greg said how you and vivian na Greg ask,
We just dey ooh i answerd

Just then we heard a knock at the door, i was very much alert, i held tight to my small hand bag which contain my silver plated pistol.
Greg look at me suspiciousely, that kind of what are u trying to do look,

Make you stop na be like say na my bae he said, he went to open the door and a elegant beautiful well endowed lady walk in, with all smile, if nor b say na Greg she come see i for blow whisle folo her

Greg did the introduction,
Helen meet my best guy scott and scott please meet helen

Me: hi

Helen: hi

Me: nice meeting you

Helen: same here

HAND SHAKE
I could not help but wonder something isn’t right with this girl…

Previous Episode

Adventure Of A Cultist - Season 1 - Episode 12

Next Episode

Adventure Of A Cultist - Season 1 - Episode 14

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)