ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL (part 7)

Episode 8 years ago

ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL (part 7)

just as i was standing infront of the bank and crying like someone who lost his d!ck, my fone rang. I looked at the screen and it was a friend named segun. I do call him “sege the guru” because is into blogging and ICT. SEGE: ogbeni how far? U number no dey waka since yesterday Me: sege how far SEGE: I dey o. Wetin do ur voice, u no dey sound normal my guy, u dey sound like life fowl wey dey inside hot water. wetin do u? ME: I have been duped by a woman i love so much. SEGE: say wetin, abeg pick a bike dey come Egbe right now. I stoppd a bike going to Egbe where segun lives. After 8mins. I am at segun’s room entrance Me: ko ko ko sege: who be that, come in.

I entered, sat down, then without wasting time, I summarized the whole episode to sege in 3minutes. SEGE: “were ni e o” omo porta ti lo agbari fun e... Ode ni e ME: no be my fault, this babe fine die and get assets for front and back. I just so much love her SEGE: Ogbeni, you are the “baddest maga ever liveth” me: thank u. Wetin i go come do now segun SEGE: no worry, we go arrange collect part or the whole of that 10k from her, u go still straff her free for the next 2days and u go discharge her without giving a kobo Me: is that possible, how i go do am now? Just immediately, a message came in from adebimpe which says “baby, i’m on my way back”. I showed it to sege. He laughed and said to me. “ogbeni, if u fall again this time, then u don break world maga record”. He opened a bulk sms application on his phone, draft an Access bank debit alert of 25k and send it to my line. Me: what should i do with it SEGE: Show it to her wen u reach house, tell her say ATM debit the whole 25k wey u wan give her and the money no come out of the machine, so u dey go the bank tomorrow to complain. But if she no fit wait, tell her say u get person wey u fit collect the money from and then call me make i show.

[ads4]

We go dey write d script on whatsapp as u dey go. But make sure u clear the whatsapp chats after ooo I dashed out of segun’s house. I went home straight, on getting home, i met adebimpe sitting on the bed restless. As i entered, she hugged me and gave me a kiss. BIMPE: baby, u look unhappy, what happend? Me: ** i brought out my fone and showed her the alert and then act the drama as directed by segun”*** bimpe wore a sad face BIMPE: What do we do now? This is 11:08am and i must get to PHC today. ME: ok relax, let me call a friend to borrow me 20k to give you, i will sort him when u are gone. I picked up my phone and called segun to come. Bimpe hugged and kissed me again and said “u are a darling”. I asked of the surprise she promised earlier, she said i should wait till my friend leaves so that no one will disturb. I replied “ok”. Segun arrived at about 10mins later. ME: sege my guy. Pls i need ur help, my babe wan return to school today and ATM fu-Cked up. Abeg borrow me 20k till tomorrow. SEGUN: lai lai.

The 8k wey u borrow last time, u neva returm am and u wan collect another one?. I go give u the 20k only after u refund the previous 8k. ME: Se na because of 8k u come dey disgrace me infront of my babe?. Abeg i go give u the two together. SEGUN: lai lai, find means and give me the 8k first. Then i turned to bimpe. Me: bimpe, pls do u have 8k with you, let me give this guy so that he can give me the 20k BIMPE: i dont have that amount, the only money on me is 5,500 and its a money that my friend gave me to buy weavon for her from lagos. ME: Don’t worry, give me 5k out of it, since am giving you 20k in return, u can then sort your friend. She gave me the 5k and i gave it to segun. ME: Now wey i don give u 5k out of 8k, can u now help me? SEGUN: Se u know say u be akue?. If not because of ur pretty girlfriend, i no go help u. Let me go home and bring the money, I will be back in 10mins time. Immediately after segun’s departure, she gave me the surprise. We had a hot romance which led to one round of sweet sex.

3mins after that, segun called, i picked and put on loud speaker. Me: sege how far?, where is the money now? SEGUN: wahala don shele oo. As i dey come ur place the other time, i forget to lock my door, before I reach home, dem don carry my lappy and took all the 30k wey dey house. ME: Eyah. So sorry oo. Abeg se u fit return that 5k, i go find means add to it give my babe? SEGUN: U dey mad ni. **segun hung up the call. ** ***********flash back******** * Immediately after segun’s departure, bimpe looked into my eyes while she sat on the bed...she said.....

Next Episode

Previous Episode

ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL (part 6)

Next Episode

ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL (part 8)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

Black Spot S02E05 - The girl and the dead
episode | 4 years ago

Black Spot S02E05 - The girl and the dead

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning
episode | 4 years ago

The Flash 2014 S05E21 - The Girl With The Red Lightning