Jumabee - Ajibole

Music 4 years ago

Jumabee - Ajibole

Download Jumabee latest single titled Ajibole mp3. Share and enjoy

Stream and listen below..

(INTRO)
ole call me ole
ole ole ole ole
they call me jumabee
double g pon dis one time


(CHORUS)
girl i dont mind if you call me a criminal
cause i want steal your heart and go
call me a criminal cause i wnat steal your heart and go
call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh baby call me ajibole ole
call me ajibole ole
uuh baby call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh girly call me ajibole ole
call me ajibole ole


(VERSE)
Dem ma say EFCC dey find me cause the
currency in your heart is misising
OPC want to kpai me cuz i said i want
to meet your mummy oh girl ICPC want to charge me
all cause i say make you love me o
oh baby FIRS want to tax me cause for the expensive thing
wey i buy for you o the motor the house wey i dash you o
wey i do for you the dubai and tokyo wey i took you to
o girly o girly o bo si arin gbangba aya oba lonse
o girly o girly o mo ni ko bo si arin gbangba aya oba lonse


(CHORUS)
girl i dont mind if you call me a criminal
cause i want steal your heart and go
call me a criminal cause i want steal your heart and go
girl i dont mind if you call me a criminal
cause i want steal your heart and go
Call me call me a crimminal cause i want steal your heart and go
call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh girly call me ajibole ole
call me ajibole ole
uuh baby call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh girly call me ajibole ole
call me ajibole ole

(HOOK)
dey wanna carry me go kiri kiri
but me no mind to follow go missisipi
because of love wetin i no go see
is a real thing bros no be fallacy


(INTERLUDE)
o girly o girly o bo si arin gbangba aya oba lonse
o girly o girly o mo ni ko bo si arin gbangba aya oba lonse

(OUTRO)
girl i dont mind if you call me a criminal
cause i want steal your heart and go
call me a criminal cause i want steal your heart and go
girl i dont mind if you call me a criminal
cause i want steal your heart and go
Call me call me a crimminal cause i want steal your heart and go
It’s STG
call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh girly call me ajibole ole
call me ajibole ole
uuh baby call me ajibole ole
call me ajibole ole
oh girly call me ajibole ole
call me ajibole ole
Artiste: Jumabee
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Jumabee – Person ft. Portable
Music | 8 months ago

Jumabee – Person ft. Portable

Jumabee – Congratulations
Music | 1 year ago

Jumabee – Congratulations

Jumabee – Money Is Important ft. Jay Teazer
Music | 1 year ago

Jumabee – Money Is Important ft. Jay Teazer

Jumabee – Man
Music | 1 year ago

Jumabee – Man