Kcee - Dem Go Hear Word Ft Tekno

Music 6 years ago

Kcee - Dem Go Hear Word Ft Tekno

Five star music boss, Kcee unleashed his second studio album “Attention To Detail”.

Feel the flavor below!

[Chorus]
Dem go hear word oh
Dem go hear word oh (Dem go hear)
Dem must to hear word oh
Dem go hear word oh



[Verse 1 – Kcee]
Sharp girls on the dance floor
Play the music dem dango (Dunno)
My rude girls demma jango
nobody can test when we come through
Shey you dunno dunno
Plenty things you dunno o
See me just dey fly like this
Thank God for the life I live
Who I be?
Wetin be this?
wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
based on logistics, pakara to this



[Hook]
gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
Them go hear word oh
Eh dem go hear word o
eh eh eh
Dem must to hear word o
uwi…eh
Dem go hear word o



[Verse 2 – Tekno]
Slim Daddy
When the gbedu enter dem dey feel am oh
Ukwu atoka ka mmaya o
When the gbedu drop o dem dey feel am oh
Amaka come make we shokoto
Unu ga egbu mmadu eh eh
Na wetin she tell me
Unu ga egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person
na wetin she yarn me
Oh yeah
Unu ga egbu mmadu eh eh
My brother you go kill person
na wetin she yarn me
Say baby pause and rewind eh
Baby girl I like the way you whine eh
Anything you want you can have it



[Hook]
gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
dem go hear word o
Eh dem go hear word o
eh eh eh
dem must to hear word o
uwi..eh
dem go hear word o



[Outro]
Who I be?
Wetin be this?
wey baba God dey bless me like this
Hear the gbedu with the baseline on it eh
based on logistics
pakara to this
gra-ga-ga-ga-ga-ga-ga-ga-gan
Langanza
Dem go hear word
E-le-le-le-le-le-le-le-le-le
Kokose
dem go hear word o
Artiste: Kcee
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Kcee - High Me Ft 2baba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Abilight – The Word Works
Music | 5 days ago

Abilight – The Word Works

Gunna – Prada Dem Ft. Offset
Music | 1 month ago

Gunna – Prada Dem Ft. Offset

Kcee – Ojapiano (Remix) ft. OneRepublic
Music | 1 month ago

Kcee – Ojapiano (Remix) ft. OneRepublic

The Godfathers of Deep House SA – Word Of Honour (Nostalgic Mix) Ft. T’TimeZer011
Music | 1 month ago

The Godfathers of Deep House SA – Word Of Honour (Nostalgic Mix) Ft. T’TimeZer011