Krizbeatz - Boss Whine Feat. Skales

Music 6 years ago

Krizbeatz - Boss Whine Feat. Skales

Krizbeatz (the drummer boy) enlists singer Skales for his new single – ‘Boss Whine’.

Without wasting much time, the talented music producer puts a video on the single and released it together with the track.

It’s Krizbeatz the drummer boy
Eh eh ha

She dey make me kolo
She make me say Oh no
na she I go follow o
Her body cure my sorrow
we go do anything you want
coz na you dey make me feel brand new
e don tey wey me I dey plan you
When I’m lost na you I go run to

For my car, for my house
Every day
You dey make me ginger everyday
You dey give me energy everyday
Anytime dem press play
Look how she just

Whine for the boss
Whine whine for the boss
Whine for the boss
Whine whine for the boss
Whine for the boss
Whine whine for the boss

look how she just
Whine for the boss
Whine whine for the boss
whine for whine for whine for
whine for whine for whine for
whine for whine for whine for
Whine whine whine whine whine
Whine whine whine whine whine
Whine for the boss

I’ll be fine
I’ll be alright

I’ll be fine
I’ll be alright

Girl you make my temper rise o
Girl you making me feel nice o
I no fit to wait till night o
So I fit to do you right o
Pull me back
I say, girl you pull me back
You make my heart dey skip
Like your name na Jimmy Jatt

Do me that
Tell me why you do me that
Do me make I do you
Baby no be copy-cat

Girl I don dey find you
Baby today na today
I won’t let you go ya
Baby today na today
Girl your body, body bad o
Everything you do, e bad o
From your head to toe, you bad o
Every move you make e bad o

Look how she just
Whine for the boss
Whine whine for the boss
Whine for the boss
Whine whine for the boss
Whine for the boss
Whine whine for the boss

look how she just
Whine for the boss
Whine whine for the boss
whine for whine for whine for
whine for whine for whine for
whine for whine for whine for
Whine whine whine whine whine
Whine whine whine whine whine
Whine for the boss

look how she just
look how she just

Boss whine
Boss Boss whine
Boss whine
Boss Boss whine
Boss whine
Boss Boss whine
Boss whine
Boss Boss whine
Boss whine
Boss Boss whine

Whine for the boss
Baby just whine for the boss
whine whine
Artiste: Krizbeatz
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Skales – I Still Dey (Remix) Ft. Spyro
Music | 2 weeks ago

Skales – I Still Dey (Remix) Ft. Spyro

Skales – I Still Dey (Remix) ft. Spyro
Music | 3 weeks ago

Skales – I Still Dey (Remix) ft. Spyro

BossMan DLow – 22
Music | 1 month ago

BossMan DLow – 22

BossMan DLow – Muscle Up
Music | 1 month ago

BossMan DLow – Muscle Up