Paul Okoye (P-Square) - Call Heaven

Music 8 years ago

Paul Okoye (P-Square) - Call Heaven

Here is an emotional song as Paul Okoye of PSquare sings about on going issue with his brothers/family. He titled this one CALL HEAVEN...Download and leave your comment!

Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen
Oh papa, na that level, eya
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una they
For everything wey they happen today
E for be say, we no go misbehave
How man go they concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una they
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children they misbehave
See the fans all of them they shame
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Paul Etukudo – Over And Done
Music | 5 days ago

Paul Etukudo – Over And Done

Dami Paul – Jehovah Sabaoth ft Moses Akoh
Music | 4 weeks ago

Dami Paul – Jehovah Sabaoth ft Moses Akoh

Wole Oni - Heaven Bond
Music | 1 month ago

Wole Oni - Heaven Bond

Stay Flee Get Lizzy – Heaven Ft. Ash Capone
Music | 1 month ago

Stay Flee Get Lizzy – Heaven Ft. Ash Capone