Tosin Bee - I Know Ft. Mike Abdul

Music 5 years ago

Tosin Bee - I Know Ft. Mike Abdul

Tosin Bee ( Adejumobi Oluwatosin Akinkunmi) is a Nigerian Gospel Music Minister. Tosin Bee was born on May 24th in Ilorin, Kwara State, Nigeria.

Tosin Bee hails from Ogbomoso, Oyo State and He is a graduate of English from Olabisi Onabanjo University (OOU) in Ago-Iwoye, Ogun State, Nigeria.

Tosin Bee has released singles such as “Testimony”, “Yes Sir”, “You Are God”, “It’s Happening”.

Tosin Bee has featured Mike Abdul in “I Know” and He has been featured by Laolu Gbenjo & Mike Abdul in “Alujo Meta”, Seyi Adegbola in “Joy in The Holy Spirit”.

Intro
Sebi na me be the man wey God dey show much love.
Oluwa lo seyi oh.
You gast to know.

Chorus
Certainly I know I know I know I know.
Your covenant is sure.
I know I know I know.
What you have done for one.
I know I know I know.
You can do it for all.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

Verse 1 (Tosin Bee)
I know this is my time oh.
I see blessings fall in line oh.
I know victory is mine oh.
I see miracles and signs oh.

Sebi na me be the man wey God dey show much love.
I say na me be the man wey dey like to praise God.
I know you know we know them know say I am blessed.
Dem know we know he know I know my joy is set oh.

Chorus
Certainly I know I know I know I know.
Your covenant is sure oh.
I know I know I know.
What you have done for one oh.
I know I know I know.
You can do it for all oh.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know .
I know say na me win the race oh.
I know I know I know .
I know say na me carry the oyel oh.
I know I know I know .
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

Verse 2 (Mike Abdul)
Abba my father Jesu I want to know you more.
Iwo ni mo desire mo mo devil is a liar.
Dem say over sabi dey worry me.
I know I know I know.
Won ni president is calling me.
I know I know I know.

I sabi Jehovah personally.
The way he dey bless me loju pali.
I cannot explain it lyrically lyrically or musically.
I sabi Jehovah personally.
The way he dey bless me loju pali.
I cannot explain it lyrically lyrically.

Chorus
Certainly I know I know I know.
Your covenant is sure oh.
I know I know I know.
What you have done for one oh.
I know I know I know.
You can do it for all oh.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.

I know say na me carry grace oh.
I know I know I know.
I know say na me win the race oh.
I know I know I know.
I know say na me carry oyel oh.
I know I know I know.
Wetin I know you gast to know.
I know I know I know.
Artiste: Tosin Bee
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Tosin Oyelakin – You Reign
Music | 3 days ago

Tosin Oyelakin – You Reign

Mike Drimz – Your Mercy ft. Ade Bukola
Music | 3 weeks ago

Mike Drimz – Your Mercy ft. Ade Bukola

Jaymonic – We Jezi ft Smart Bee Rsa U23, Bips De Musical Disciple & Tps
Music | 3 weeks ago

Jaymonic – We Jezi ft Smart Bee Rsa U23, Bips De Musical Disciple & Tps

Anchor Bee – Top Dawg Sessions
Music | 3 weeks ago

Anchor Bee – Top Dawg Sessions