Victor AD - Too Much Money

Music 4 years ago

Victor AD - Too Much Money

Highly talented singer and songwriter, Victor AD points us in the right direction with new single “Too Much Money“.

‘Too Much Money‘ comes after the release of his trending EP ‘Red Eye‘ which was released back in August.

The song which tells us There is nothing Too Much Money can not do, taking Otedola’s wealth as an example.

Intro;
Omo na Classic oo
Eh God na me be this
Its victor AD nanana

Verse 1
I got a call from Bill Gates last night
I no expect you to believe
Me and Apollo dey for P.J (Private jet)
Omo na based on believe eeh

Chorus
What money cannot do eeh
Too much money can do it eeh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh

Wetin DJ cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money do am ehh
Say e do am eeh

[Hook]
Bless me with money eh
O lord bless me with money
Bless me, bless my family
God bless me with money ehh

Verse 2
I just be me say Jeho God
Before na me be dey call o
Dem say this money don change me
I understand
Dem talk Camry I dey talk am about Bentley
Dem no understand

So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh
So make dem change their IP to gongon
Ogbornor no dey go well with popcorn
Use ur head eh
Use ur head eh

Chorus
What money cannot do eh
Too much money can do it eh
What money cannot do ehh
Say too much money can do it eeh

Wetin DJ Cuppy money no fit do eeh
Otedola money do am eeh
Wetin O.B.O money no fit do eh
Adeleke money go do am ehh
Say e do am eeh

We must to get money
(Baby e che cheleechele)
Bless me with money ehh
Oya bless me bless me with money
Bless me bless my family

Outro
Bless me with money eeh
Artiste: Victor AD
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
FURIOUSA 291.04Mb
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
DanDizzy – Money Talks
Music | 1 week ago

DanDizzy – Money Talks

Victor Olayeni – Done It Again
Music | 1 week ago

Victor Olayeni – Done It Again

Lil Frosh – Money Is My Guy (MIMG) ft. Zlatan
Music | 2 weeks ago

Lil Frosh – Money Is My Guy (MIMG) ft. Zlatan

Victor AD – Victorious
Music | 3 weeks ago

Victor AD – Victorious