Wande Coal - Vex (Prod. Sarz)

Music 4 years ago

Wande Coal - Vex (Prod. Sarz)

Black Diamond Entertainment general, Wande Coal has unlocked his highly anticipated record dubbed “Vex“, produced by Sarz.

While Wande Coal gears up his album; couple of days ago, we informed you about his upcoming single with Dr Dolor Entertainment star girl, Teni which will be an early Christmas gift.

Accordingly, early the year, Wande Coal announced his forthcoming project which is more likely to be available next year.

Intro
If you sabi do the tin wey dey make dem dey
Go kolo, Do am make dem vex

Chorus
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo

Aunty Yewande
Won tun ti de
Won sako ju
Won gbe le elo lo ba de

Aunty Yetunde
Won ni lati kekere
Ni e ti ma n sako
Ju gan elo lo ba de

Verse 1
My name my name my name ah
Everywhere dem dey call my name ah
Lagos to America
All of them dem dey kolomental
Reaction is chemical
Technical
Everything scientifically
Omo its mystical
Ah magical
Situation critical
Choking on chronical
I’m talking medical
Don’t take it personal
You know I’m the principal

Principalities principalities
They don’t want me to come to my riches
It is obvious dat in reality
Is dat me and you no get similarities
And the difference between WC
And all of dem me I get characteristics
And you can check all of my demographics
And you check am now based on logistics
And you can check all of my statistics
Never never don’t give a fu-Ck about critics

Chorus
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)

Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo

Verse 2
Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Nehemiah iwo lo gbe mi ni Hennessy
Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Nehemiah iwo lo ja apa eye ile
Zachariah iwo lo ji igo Hennessy
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
Artiste: Wande Coal
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

Wande Coal - Ode Lo Like

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)
Music | 3 weeks ago

Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)

Wizkid – Ololufe ft. Wande Coal
Music | 3 months ago

Wizkid – Ololufe ft. Wande Coal

Sholz – Vex Interlude
Music | 4 months ago

Sholz – Vex Interlude

Sarz – Happiness ft. Asake & Gunna
Music | 4 months ago

Sarz – Happiness ft. Asake & Gunna