Must Read: " Na Man You Be " - A Story By Flow1759 - Season 1 - Episode 14

Episode 6 years ago

Must Read: " Na Man You Be " - A Story By Flow1759 - Season 1 - Episode 14

The day came for the plan to be executed.

"Guy help me charge this my phone abeg!" Ade handed over his Kpalasa to Effiong.

"But we no On Gen ooh" Effiong returned, "Our Gen don spoil"

"But just still help me charge am if una repair the Gen" Ade said.

"We no go repair the Gen today, dem my people no dey house, them travel!" Effiong informed Ade.

Heart attack!

"You say wetin?" Ade inquired, "Them tra..... Wetin?"

"Them travel na, them travel since last week na, them travel go South Afica, them dey come back next tomorrow"

"Yawa!"

"Dornu follow them travel?" Ade's heart skipped.

"No ooh! She no follow them go, she dey house" Ade's breath returned.


"Just help me charge am for una place, incase light come" Ade stammerred.

"But na the same light wey we dey use una dey use na" Effiong reminded Ade.

"No na them useless NEPA people don cut our light"


17:59 was the time to strike holding that Dornu's parent were out of town.

"Knock! Knock! Knock!!" Ade knocked at the gate.

"Who be that wey no sabi knock!" Effiong jumped up from where he was lying down.

"Na me! Na your man SOD Ade the king maker!"

Previous Episode

Must Read: " Na Man You Be " - A Story By Flow1759 - Season 1 - Episode 13

Next Episode

Must Read: " Na Man You Be " - A Story By Flow1759 - Season 1 - Episode 15

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)